Story: Wrong Move (A Pidgin Story) – Episode 6
I dey work on the day wey follow wey be Tuesday. I been need some things inside my house and I tell the person wey dey always go market for me because me no...
by Blessing Omowumi · Published November 8, 2022 · Last modified July 12, 2023
I dey work on the day wey follow wey be Tuesday. I been need some things inside my house and I tell the person wey dey always go market for me because me no...
by Blessing Omowumi · Published October 21, 2022 · Last modified July 12, 2023
After small minutes don waka from 8, na him Lolade show. I been dey press my phone when person tap hand on top table so I go know say him don come. As I...
by Blessing Omowumi · Published October 11, 2022 · Last modified July 12, 2023
As I wan call Chichi, I carry my car comot for road go one side. She tell me say dem too don dey road and don almost reach there. I still ask if dem no...
by Blessing Omowumi · Published September 23, 2022 · Last modified July 12, 2023
I go show this guy today, say e no go well as him pick time wey we for meet, still pick where we for meet join. If no be say I wan make we...
by Blessing Omowumi · Published September 23, 2022 · Last modified July 12, 2023
My papa follow us go police station that day. I just dey look from officer face go my papa face as dem dey tell am say na Tunji confess to them say me and...
by Blessing Omowumi · Published September 14, 2022 · Last modified July 12, 2023
Tunji na my boyfriend. And the day everything burst na the day our relationship reach 10 days. Inside that 10 days ehn, everybody for my side, na him don know Tunji. We dey make...
More